Twitxy Saved

BBC News Pidgin

@bbcnewspidgin

Dis na BBC News Pidgin Service official handle. News, features and tori from West Africa and di World full here.
Lagos, Nigeria bbc.com/pidgin Joined January 2017
48 Following 26K Followers 23K Posts

Latest posts 5

BBC News Pidgin @bbcnewspidgin
NUC say two American universities dey operate illegally for Nigeria.

NUC add say di two universities dey operate illegally, admit students but no dey authorised to award recognised university degrees for Nigeria.

Read more: bbc.in/4iWkPd5
www.bbc.com National Universities Commission: Nigeria govment declare operation of University of America and... Nigeria Universities Commission (NUC) don declare di activities of two international educational institutions wey dey operate for Nigeria as illegal.
BBC News Pidgin @bbcnewspidgin
South Africa police say dem find bullet holes, gun cartridges and deadi bodies wen dem arrive di scene of two mass shooting.

Police say dem respond to reports of shooting ⁠for KwaZulu-Natal and Pretoria.

Read more: bbc.in/4zO9JxY
www.bbc.com South Africa mass shooting: 17 shot dead in KwaZulu-Natal province and Pretoria - BBC News Pidgin Police say dem respond to reports of shooting ⁠outside Pietermaritzburg town for KwaZulu-Natal and find white seven-seater vehicle riddled wit bullet holes.
BBC News Pidgin @bbcnewspidgin
GOOOAAAAALLLLL ⚽⚽⚽⚽⚽

Nigeria 2 - 0 Japan (48 mins)

Nigeria don dey lead wit two goals for di Fifa U-17 Women World Cup against Japan.

Follow live updates: bbc.in/4z6dYUq
www.bbc.com Nigeria vs Japan highlights: Flamingos make history afta beating Japan to win first Fifa U-17 Women... Nigeria make history as di first African kontri to win di U-17 World Cup afta dem lose dia opening match.