Twitxy Saved

Sleemjim

@sleemjim_

MBAFORAFRICA24 @cbaforafrica| @mbaAfricaAlumni | A&R| TALENT DEVELOPER | MUSIC EXECUTIVE|HIPHOP ACTIVIST|SPORTS MAN| A&R @songdisonline,#ARSENAL.#CANCER♋
universe Joined January 2019
1.7K Following 1.8K Followers 171K Posts

Latest posts 5

Sleemjim @sleemjim_
Omo see as dem Dey drag Alpha Hybrid people 😭😭😭
Oloba Sakagadget 🔌 Verified account @sakagadget 3d
E get one egbon wey build Lagos standard club for Ekiti school area when he first open am him friends from Cape town come , he invited bad boy OML and Toby Shang the standard was high during the opening if you no wear shoe you no fit enter them bring BBL baddies come, as he see say turn up low after opening them reduce am to student standard 😂😂😂 you fit walk inside there bare foot
View quoted post on X