Twitxy Saved

BIGGEST LION 馃

Verified account This account is verified. Learn more

@xquire147

@davido 馃懣 #Ronaldo 馃悙 | Pr & Ads | traditionalist | #PanAfricanism 馃枻 | I no too send you like that.
Joined August 2019
7.3K Following 26K Followers 292K Posts

Latest posts 5

Pinned post

BIGGEST LION 馃 Verified account @xquire147
Very useless people, una go leave una brothers and sister wey dey shout APC for east alone, come dey swear for other people wey dey do same thing for West here. Later them go say na one tribe dey tribalistic, if you allow them bully you e mean say you foolish be that. Lol 馃槀 just bring it on, me I dey here for you.
214 replies 765 reposts 3.4K likes 167K views View on X
BIGGEST LION 馃 Verified account @xquire147
Money you suppose carry give VDM 馃槱 now original hate go start.
Davido Verified account @davido 12h
This year for my birthday my foundation will not only be sending money to the motherless babies homes as usual .. we also want to help Nigerians with start up funds for their business ideas as we know how difficult the situation in the country has been . We start Monday
View quoted post on X
54 replies 120 reposts 958 likes 23K views View on X